102.7 Naija FM

102.7 Naija FM

Nigeria

About

Naija Fm102.7 na the original Naija radio station, with correct collabo of talk and music.
The talk talk part, include local and topical news, where we go use give our listeners space to take talk their minds for topical matters wey dey affect dem everyday.

The music, no go be from only well known local musicians dem, but we go also dey support our upcoming brothers and sisters wey need avenue for their new music.

We go play all new and old music from our local Nigerian scene, with addition of our popular African songs.

Genres

Related Stations
ABC Shaa FM
ABC Shaa FM Sri Lanka
Arsenal FM
Arsenal FM Russia
Svensk Pop
Svensk Pop Sweden
Fahimta
Fahimta Nigeria